![Abipale](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/00/33/rBEeMlfvKF6AaEIfAADArtirng8929.jpg)
Abipale Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Intro
I don tire for dem babylon omo time don reach make I express myself
I don tire for dem babylon omo time don come make I express myself
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
What is the solution tell me if there is a solution
You talk for television so make we vote for you
Everything will be fine wey you talk entertain magician start
Kicking us all like jackie chan we can fire all our politicians
Dem living inside country with the tiatan tiatan
Our share we don’t get the people dey suffer and you don’t send
Victory’s for here and there and allah be the everyday everyday
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
Ajebo don pako naso ***** so the rich *** read the biro
Ride on for utapo in abuja city wetin dem dey do ****
Education is the on the low and corruption is on the blow
*** come dey flow dem go plenty money run run e run away
You think sey we no know we know which way we dey go
Where that our old show light up my choko
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
Gbogbo la want to know what’s the reason o all this terrorist keep
Cheating we soul I won go my office I swear I go to low the
Bad home town obasanjo give us hosterity goodluck bring up
A subsidy na only the politics dey just use to confuse we confuse we
Cos if e good why I no go happy green white and green my beloveth
Country this is for you and me nobody fit stop we abipa
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
Naso we go dey dem go dey hungry na so we go dey dem go dey
Come do it naso we go dey **** everyday dem go dey bomb we
Gat what me saying blackface naija ***
So me say mr president or mr senate *** or mr governor or
Mr chairman **** mr councillor guanguan ** guan guan with
The Babylon things so me tell ya so me tell ya clean up your
Dirty ways me tire dof you me tired of you me tired of you
Me tired of you of your dirty ways am tired of you of your
Dirty ways your dirty ways your dirty dirty am tired of your dirty ways