Whine Am 4 Me (Concert Recording) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Intro
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am for
Me no delay on the dance floor
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am
For me no delay on the dance floor
The way you move your body na waya na waya
Oh my oh my you set the whole place on fire fire
Twist and roll it don’t you retire no until the morning
Light light let the music quench your desire desire
Mr dj please don’t stop this vibes na waya waya
This na callpyso mix up with kaya it make you high
Wanna make you fly as touch the amplifier fier in
This their party we go see who go tire oya twist
And roll till you loose control oya let your body go go
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am for
Me no delay on the dance floor
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am
For me no delay on the dance floor
How come you wearing this sexty attire wey
Dey make somebody dey loose control like sey
Him don maya shoo ifeanyi odogu pass me the
Fire make we burn babylon make we give dem
A run make we burn dem one by one oh let the
Music quench your desire oya start to dey pick
Oya start to dey shake oya whyne am fo under
In this their party we go see who go tire oya
Start to dey prick oya start to dey shake oya
Let your body go go go go
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am for
Me no delay on the dance floor
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am
For me no delay on the dance floor
Some boys dem no know sey me I lyrical
Blackface party is like a festival whyne am
Go down to the boom is identical do you
Have a headache the music is a medical
Prescription feel the notion now you let
To the one application so move your body
So whyne your body come my fellows
Screaming like daddy daddy I like the party you
Do I like to confess girl nobody shake the buddy
Like you do sey you dey use vudu cos you gat
Me going wild with the little things that you do
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am for
Me no delay on the dance floor
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am
For me no delay on the dance floor
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am for
Me no delay on the dance floor
Omoge whyne am for me na wetin
You dey wait for omoge shake am
For me no delay on the dance floor
Oya o oya o whyne am for me oya o oya o
Roll am for me oya o oya o oya o whyne
Am for me oya oya o a 1 a 2 a 3 a 4 shake
For me blackface dey here so international
Boom joggy shoddy blow gat oya na oya na
You know how we do it shake the blow
Shake it shake it oya na oya na roll it roll it
Shake it roll it oya na shake it shake it shake it
Roll it roll it shake it shake it shake it shake it
Roll it shake it pura loud house baby pura boom