![Ghetto Girls (Concert Recording)](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/00/34/rBEeM1fvKNCAcD41AACiAtOD7sA977.jpg)
Ghetto Girls (Concert Recording) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Intro
All the girls in the ghetto chuchu
Dey love me so much dey can’t let
Go chuchu dey won come my show
For chicago sey my music dey make
Dem to dey whyne nana whyne nana
And whyne
All of the girls in the ghetto chuchu
Dey pretty so much dey had to let go
On mark set get ready lets go chuchu
Sey my music dey make dem dey whyne
Nana whyne nana and whyne
Sey all the girls is getting raider and
The girls are ready to dance on the
Street dem grooving in the picnic dem
Bounce some carry dem bikini wen the
Radio announce that this brand new tune
Wey blackface chant all me gilrs in the
Ghetto dem call on daily dem call each
On very fine na me baby dey say dem
Like we crew like the way wey we dey
Faaji like the way wey we dey nice up
The party dey sey dey like me my mail
Dey want from me sey dey want me but
Corruption endlessly dey won dey won
Call me in their bedroom dey want me
To room dem punpun
All the girls in the ghetto chuchu
Dey love me so much dey can’t let
Go chuchu dey won come my show
For chicago sey my music dey make
Dem to dey whyne nana whyne nana
And whyne
All of the girls in the ghetto chuchu
Dey pretty so much dey had to let go
On mark set get ready lets go chuchu
Sey my music dey make dem dey whyne
Nana whyne nana and whyne
Listen the girls dem love to cock in my
Kitchen wishing baby caroline is baby
Sitting and my head warmer dem meeting
Dem sey na me dey reign o na me wey
Be the real thing dem girls dem love me
So much dem say am black and am sexy
And am tempting to touch dey say na me
Wey be the touch not me could have ex
Any woman dem give me
All the girls in the ghetto chuchu
Dey love me so much dey can’t let
Go chuchu dey won come my show
For chicago sey my music dey make
Dem to dey whyne nana whyne nana
And whyne
All of the girls in the ghetto chuchu
Dey love me so much dey can’t let go
Dey rock my show for okokomiko chuchu
Sey my music dey make dem dey whyne
Nana whyne nana and whyne
Say me I love the ghetto girls chilling
In dem hood hook out their on things
And do the things dey should dey like
Me I like dem back o but corruption
No me a no go back o say blackface
We dey here dey chat o while the woman
Dem shake dem back o
All the girls in the ghetto chuchu
Dey love me so much dey can’t let
Go chuchu dey won come my show
For chicago sey my music dey make
Dem to dey whyne nana whyne nana
And whyne
All of the girls in the ghetto chuchu
Dey pretty so much dey had to let go
On mark get set ready lets go chuchu
Sey my music dey make dem dey whyne
Nana whyne nana and whyne
Ah where the girls dem dey up town
Down town girl blackface club unu bad
Hey ayisha gayola monica patricia hey
Hey girls from kebbi where the girls
Dem dey girls from j town blackface
Club unu bad all dem lagos girls hey
Tribunal boss dey here ancient loud
House baby japan girls where dem dey
Boom boom and jermany girls boom for
You girls dem girls from austrilia hey girls
Southafrica girls from senegal hey let
Me see you move your body for me now
Hey let me see you shake your boom for
Me now okay let me see you shake your
Body for me now ghetto girl boom go
Ghetto girl boom go ghetto girls go ghetto
Girls blackface say so boom tribunal person