My Sherikoko ft. Mr Lampard & Bishop Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
Intro
You are my sherikoko anywhere you go I go follow you go
You are my sherikoko you are the girl of my dream you
Are the one that i see
You are my sherikoko anywhere you go I go follow you go
You are my sherikoko you are the girl of my dream you are
The one that I see
You the girl of my dream you the one that me love
The one that I want all my years no be lie
The one wey dey make me feel like sey me I high
The one wey dey make me feel so good inside
The one wey I won wey I won give on wey god tell
Me sey make I try the one wey when I tell a lie she
Go see am for my eye the one wey dey make the **
Extra mile wey make me feel so good inside
O baby girl I like the way that you do it and the
Little thing you do makes me fall in love with you
Good attitude and so beautiful when you roll I think
That your mama gave you opeke you too fine your
Kind of love dey blow my mind I just dey think about
You all the time pretty girl you dey make me feel fine feel fine
You are my sherikoko anywhere you go I go follow you go
You are my sherikoko you are the girl of my dream you
Are the one that i see
You are my sherikoko anywhere you go I go follow you go
You are my sherikoko you are the girl of my dream you are
The one that I see
You are my sherikoko the kokoro in my cupboard baby I love
This is everything that I want girl your ambition I love you so
Girl give me everything you gonna like like it like it
Why don’t you look into my eyes see plenty *** wey I get
Inside girl me get so much love so much plenty love me won
Give to you girl girl dem no go use you play girl ******
This kind of love that am feeling I go love you forever
You are my sherikoko anywhere you go I go follow you go
You are my sherikoko you are the girl of my dream you
Are the one that i see
You are my sherikoko anywhere you go I go follow you go
You are my sherikoko you are the girl of my dream you are
The one that I see
Girl you are one in a million one in a trillion anything you want
I go bring it in a bully van ****take you wanna shopping spending
All day long cos you are my sheri you are my darling you are my girl
If I no see you my heart go dey heavy wambi jen so sie leti iwo ni mo
Fe fe ni mo fefe see as you fine you dey dome strong thing
You gat me hit most times omo no be small thing I no fit leave you
Alone baby girl I love you to the bottom of my heart
You are my sherikoko anywhere you go I go follow you go
You are my sherikoko you are the girl of my dream you
Are the one that i see
You are my sherikoko anywhere you go I go follow you go
You are my sherikoko you are the girl of my dream you are
The one that I see
You are my sherikoko you dey shack me like jumbo
Pretty girl I swear you fine pass madam kofo
Na you be the person wey dey make me kolo
***** baby girl you too fine baby girl you too fine
Pretty girl you too fine pretty girl you too fine
Girl you too fine girl you too fine girl you too fine
I want the girl on bed special request **** awo
A tribunal love all the girl to the max dance on business