![Brighter Day ft. Buzman](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/00/34/rBEeNFfvKP2Aagm-AACqvBidowY585.jpg)
Brighter Day ft. Buzman Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
Intro
I tell dem sey na life me dey live and dey tell me sey
Dem hear me I tell dem sey he dey pain me pain me
And dey tell me sey dem feel me I still talk how dem
Carry us go some still did not believe me I com ask
Who go lead us o dey fears wey dem give me
I tell dem gbuyaka for dem dem say dem go brutalise me
I tell dem say I tire for dem cos *******
I tell dem make dem do well well cos the situation is not easy
I tell dem make dem *** dem head but dem no listen
So tell me which kind life be this wey man dey hustle
Everyday and he still dey get no pay man still get no pay
There gat to be another way around to that cos this is not just
The way that it ought to be ah ah ah ah parental guide am not
Sure if you’v heard of it so fight for your right don’t be
Scared of it don’t be scared of it
There gat to be another way around to that there gat to be gat to be
Cos this is not just the way that it ought to be that it ought to be
Parental guide am not sure they’v heard of it am not sure not sure
Fight for your right don’t be scared of it scared of it scared of it
I come ask dem why dey gen for my head dem say na select one
Dem get I come ask dem why dem close our school dem say dem
No ready yet na why dey ask about the 7point agenda cos dem
Never finish one I bet independence in 1960 with plenty unfinished
Project if na we be the gaint of africa tell me wetin we dey project
The people living in a suffer nation so dem militant dey vex
No social amenities yet some people dem dey flex
Give to ceaser what belong to ceaser better read the scriptures
Here and if you don’t abide to the rule you go kiss the death here
So tell me which kind life be this wey man dey hustle everyday
And he still no get no pay Babylon still not care
There’s gat to be another way around to that there’s gat
To be another way cos this is not just the way that it ought
To be is not the way parental guide am not sure they’v heard
Of it am not sure so fight for your right don’t be scared of it
Don’t be scared of it

Now lets talk about the problem the situation of this country men
Our leaders cannot solve dem facing our time this is the day
I was born laugh is here be living like animal in the jungle
No light no road no water gaint of africa lays like diamond
In the gutter school striking like everyday cos the lecturers
Are working and dey no dey get paid men minimum wages
Always an issue if you need assistance ask black he’ll
Teach you we need to bring back the land of loko money
Lay charges on those who embezzle our money and get
Them all locked up I know the course where I come from
Make I tell you men my head is all messed up
From the grass root right straight to the cabinet
We sick with *** and there is no ambulance
There’s gat to be another way around to that there’s gat
To be another way cos this is not just the way that it ought
To be is not the way parental guide am not sure they’v heard
Of it am not sure so fight for your right don’t be scared of it
Don’t be scared of it
There’s gat to be another way around to that there’s gat
To be another way cos this is not just the way that it ought
To be is not the way parental guide am not sure they’v heard
Of it am not sure so fight for your right don’t be scared of it
Don’t be scared of it
Don’t be scared of it naija people fight for your right
Get of the wall and fight for your right just get of the
Wall and fight for your right fight for your right o
Fight for your right give us what we want black ***
There’s gat to be a change there’s gat to be a change
So you do yours and I do mine change your ways now
Make una change una ways now this advice is for you
Make una change una ways now blackface make una change
Una ways now**** busman change your ways now