
Say Them Hot ft. Rasmyke Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
Intro
Dem say dem hot but dem no warm us
Dem say dem tough make dem test us
Dem say dem hot but dem no warm us
Dem say dem tough make dem test us
Some boys just dey run their mouth and we dey run the town
When I look blackface wey dey wear the crown pulling like them
Will be pulling me down pilling me down nobody can stop me now
Cos I will get my money and I keep my shine I will tell it to you one
More time this matter dey make me smile dey make me smile
Am swift as a narrow let the spear sing a bone marrow marrow
Everywhere wey me I go all the people dem wanna say hello hello
Dem say na me my music wey dem dey feel dem say na me wey dey
Burn babylon for real
No be sey na me am me like to fight like molecules na suname am me
Na who I be am me have travel and pass Nigeria with past of the
Industry industry
Dem say dem hot but dem no warm us
Dem say dem tough make dem test us
Dem say dem hot but dem no warm us
Dem say dem tough make dem test us
So why dem copy dem claim originality originality originality
Na around the street dem say dem get credibility credibility credibility
With your abinibi and your ability let me see you bringing a film
Music me I paly let the code for the street travelling all oversea
Before bringing the hit dem jealous me because I gat a brand new
Style and new identity no copy me na gunshot if dem try it
Dem say dem hot but dem no warm us
Dem say dem tough make dem test us
Dem say dem hot but dem no warm us
Dem say dem tough make dem test us
Dem say dem hot o dem say dem tough o
Na we dey hot more than hot we hot o
Dem say dem hot dem say dem hot dem say dem hot
Dem no hot but dem say dem hot o
Rapping
Dem say dem hot but dem no warm us
Dem say dem tough make dem test us
Dem say dem hot but dem no warm us
Dem say dem tough make dem test us
Na where dem dey bring dem come
Atleast I wanna bigger one than one blackface naija
Spat upon the beat *** Senegal six pack na where dem dey
Blackface naija ****