
Nice Ya Pary ft. Trybunal Allstars Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Intro
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
Abeg make unu dancia for me make unu whyne
Make unu swore make unu cheer up for me
Make unu hail the dj for me cos the good thing
Wey him dey play dey make me shake my body
He dey make everybody dey fillare make the girls
Dey move dem backs in every way and the base
The treble dey play nobody get time to waste e
Everybody is having a good time see pigin sef fit
Whyne e doesn’t matter whether you ugly or you
Fine this na blackface party you fit scartter for line
Even girls dem behind so me say
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
The party is getting started and nobody is stopping
It beauty babes am bringing in everybody get jigi
With we gat the club and shaking it and everybody
Nice up unu self my brother no shaking is me still
The ghetto guy am still kicking some many back to back
For you I keep dropping the party is on fire now all
The copycat dem seize make dem retire now am a
Tribunal me am spit fire now so many hush hush
Right now put your hands up and do the galala now
Balackface we run the town am a tribunal ye
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
You wanna say the moon is about to take is place yo
An all stars are out of my way take your own and let
Me see it my own cos is turn by turn coming into and
Glass and catch some fun and I’ll hold your potom oh
Only your potom a mama make you twist and turn turn
And twist till the bead for your waist dey shake shake to
The break on dawn cos the real sound is on girl have come
To nice up the girls dem party all you hear me ladies make
Una move una body una dey feel me make una rock steady
Spicey dey here so so me tell dem sleeping where the girls
Dey roll their something we sleeping on dogo and we smoking
Something some other boys dey won enter the party so
Amny bouncers dey hit dem with bad thing cos dey won
Get down with a little bit of we flow we are pappy cos we
No dey jisoro if dem born dem from today till tomorrow
Dem no wiggle around this show o
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
The vibes wey we bring this time na the kind wey dey make
Ladies move their behind boys dey sweat for shirt cos they
Bubble and shuffle at party you get fall in make you no go
Regret when inside here some dey swore some dey wo some
Dey tear some dey drink ogodosikologo and some dey drink beer
This na the gbedu of the year check out dem loud house
Crew dem dey rock house here na who dey say we no
Dey rule here here na who dey yarn ehn over there ehn
Listen we bring the ladies with flavour you know how we do
It with so much bad behaviour girl bikini sey make you
Shake it out girl bikini sey make you shake it fast the
Way you whyne dey make my head dey blast whether you
Slim girl whether you fat girl omoge make you dance along
As the music dey paly make your waist sey turn whyne up
Your kaka for slow motion this na mallam spicey tribunal
Upon the dance hall dance hall hall
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
Come make me nice up your party blackface
Dey here girl is allowed if you whyne and move your
Body make you no try to fake it baby baby rock it
Rock it
Hey everywhere we tribunal we run things *****
Here and foreign you know sey tribunal dey here so
Blackface gat us going on boom blackface dey here
Tribunal pappy ***woyi okay how we do it in the east
And the west anybody stop