![U Sweet ft. Mallam Spicey & Busta D Minista](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/00/34/rBEeM1fvKWeAXoh5AACeOvU9U64255.jpg)
U Sweet ft. Mallam Spicey & Busta D Minista Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Intro
Girl you sweet like a wine in glass girl
With me I say you top class you confess
And other girls come laugh sey you dey
Burst up the chat sey no matter what dey
Say girl me no go take you play love you
In the night ye love you in the day you and
Me together we go fillaire that’s why this song
Me I fit play say
O my girl I say you good to go want to right now
I want you more and more you so delicious ** in
My roll yagayaga yo yagayaga yo
Girl you sweet sweet sweet sweet like a wine
In glass you gat class some of your friends dey
Come to you that I raze ******** dem tell me
Sey me and you no go last sey any person wey
Dem bring no dey your class sey me say na you
I dey gbadun pass sey na you go be my first na
You go be my last
Say lady me go follow you climb the highest mountain
Me go take a little sip from your fountain me and you
Put together fit do anything like mary j black dey sey
Me I do everything you are so sexy your back side inviting
Anything you want baby girl just put down in writing
Sey me and you together no forcing and no fighting
Love me all my life cos I’ll always do the right thing
Girl you sweet sweet sweet sweet like a wine
In glass you gat class some of your friends dey
Come to you that I raze ******** dem tell me
Sey me and you no go last sey any person wey
Dem bring no dey your class sey me say na you
I dey gbadun pass sey na you go be my first na
You go be my last
Me say girl I love you well well o you are my princess
Walahi you are my angel and I love you badly and I can’t
Let go cos ou soft a music full and I want you to know
Say na you wey dey make my life whole na you sitting
By my throne na you I no go leave alone o na you I dey
Gbadun for my zone sey na you wey dey make me feel
Brand new make me stay outside pass my coffie many
Are called but the choosen are few and baby I dey gbadun
You gbadun you
Girl you sweet sweet sweet sweet like a wine
In glass you gat class some of your friends dey
Come to you that I raze ******** dem tell me
Sey me and you no go last sey any person wey
Dem bring no dey your class sey me say na you
I dey gbadun pass sey na you go be my first na
You go be my last
Rapping