![U & My Best Friend](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/00/34/rBEeM1fvKWeAXoh5AACeOvU9U64255.jpg)
U & My Best Friend Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Intro
E get this my friend e dem dey call am obepayi e
E come dey stay for my house e we bim dey for
Abuja for gbagbalada e the next thing wey I know
Be sey if I tell am make we stroll e go tell sey e
Want to stay I never soji sey sey na my girl be the
Person wey my guy plan to cane and she will go from
Night to today she come dey waka like sey she be
Want again e my heart dey hustle like pipe e na
Wish kind thing be this o
You and my best friend o dey shiroko like sey na fight o
You and my best friend o wo I go die you and my best friend
O dey shiroko like sey na fight o you and my best friend see
Where my best friend put me see you andmy best friend
See dem dey again as the bobo hand dey on top
My girl waist e dey hold am to himself e my body
No gree move cos my auntie no fit bear the pain
But i bought that dress on your birthday the earrings
And necklace for mile 2 the other day na me pay for
Your skirt e the chinchin and the rice and I no go
Forget the cake Tell me now na who’s heart you won break
I wonder wetin dey disturb the girls of now adays
You blink your eye oh guy dey won take na which
Kind thing be this o
You and my best friend o o dey shiroko like sey na
Fight na best friend o ewo I go die sey wetin o
You and my best friend o you nad my best friend
Dey shiroko like sey na fight o you and my best friend
You were my best friend you and my best friend e e e e
Hold am na hold am obipa what make you take my
Own girl what bikini what make you do am so
You see we louders jah heart make e no be like ***
We keep all the girls the bikini dem all the ghetto girls
Dem good body pompom hey bikini love face love
You see all the girls dem evergreen call me blackface
I bought that dress on your birthday I bought it the
Earrings and necklace for mile 2 the other day na me
Pay for your skirt e the chinchin and the rice and I no
Go forget the cake tell me na who’s heart you won break
I wonder wetin dey disturb the chicks of now adays and you
Blink your eye o guy dey won take na which kind thing be this o
You and my best friend o you and my best friend
Dey shiroko like sey na fight o you and my best friend
Ewo I go die sey wetin o my lady my baby
You and my best friend o you and my best friend
Dey shiroko like sey na fight o I saw you baby I saw you
You and my best friend you and obepa you and my best friend o
Ewo I go die o sey wetin o you and my best friend I can’t believe it
Dey shiroko like sey na fight o you and my best friend o ye ye
Say na true baby I saw you I saw you baby I saw you
I saw you oh oh all over the world blackface here
Chilling tribunal rilio gaun gaun chilling I saw you
I saw you I saw you