![U & My Bestfriend](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/00/34/rBEeM1fvKWeAXoh5AACeOvU9U64255.jpg)
U & My Bestfriend Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Intro
E get this my friend e dem dey call am obepayi e
E come dey stay for my house e we bim dey for
Abuja for gbagbalada e the next thing wey I know
Be sey if I tell am make we stroll e go tell sey e
Want to stay I never soji sey sey na my girl be the
Person wey my guy plan to cane and she will go from
Night to today she come dey waka like sey she be
Want again e my heart dey hustle like pipe e na
Wish kind thing be this o wey my best friend o dey
Shiroko like sey na fight o you and best friend o wo I go
Die *** you and best friend o dey shiroko like sey na fight o
You and best friend see where my best friend put me see
You and my best friend
See dem dey again as the bobo hand dey on top
My girl waist e dey hold am to himself e my body
No gree move cos my aunty no fit bear the pain
But I traced on your birthday birthday the ***
The other day na me pay for your skirt e the
Chinchin and the rice and I no go forget the cake
Tell me now na who’s heart you won break
I wonder wetin dey disturb the girls of now adays
You blink your eye oh guy dey won take na which
Kind thing be this o you and best friend efuewo dey
Shiroko like sey na fight you and best friend o ewo
I go die sey wetin o efuewo you and my best friend o
Ewo dey shiroko like sey na fight o you and best friend
You and my best friend ** my best friend efuewo
Efuewo you and my bestfriend efuewo guy ****
Still can’t believe what am seeing efuewo ewo ***
I bought that I bought that I bought that I bought
That I bought that dress on your birthday the earrings
And necklace from aunty the other day na me pay for
Your skirt e chin chin and rice and I no go forget the cake
Now who’s heart you won break I wonder wetin dey
Disturb the chicks of now adays you blink your eye
They are wanting na which thing be this o
You and my best friend efuewo dey shiroko like sey
Na fight o you and my best friend o ewo I go die sey
Wetin o you and my best friend that girl dey
Shiroko like sey na fight you and best friend o my best
Friend and my baby o my best friend
I flee away I flee away way way
All over the world africa tribunal blackface
Here you know is good to have a woman true
To a man this is my experience so all the women
Out there in the world the truth of a man ****
Which is going to be true to the end ****
So I know all my niggas feel the same way
Take it easy you will find the one that is truly
Yours as long as come the rain as long as its
Form above the rain pours you know what I mean
So tribunal evergreen guan guan *** evergreen evergreen