![Who Go Lead Us](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/00/34/rBEeM1fvKWeAXoh5AACeOvU9U64255.jpg)
Who Go Lead Us Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Arise o Nigerians arise as we ask ourself
This question who will the man be who
And believe you me e no matter whether
Is from the north east west or south e no
Matter as long as he’s righteous and he can
Take us to the promise land you know what
I mean a righteous man wey we want hey
Blackface here so its time to go cast your
Vote cast your vote for you to know who
The next man should be who you believe
Believe in me its time for a positive change
You know what I mean e ok its time to arise
Tribunal the green the white and the green
Nigeria beloveth country man
Who go lead us o towards a better tomorrow
People dem dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Na we ghetto we dey ask o who who who
Who go lead us towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
He as to be pure and clean cleaness in life
As to be within he as to be bold of saying
Corruption ain’t acting what me say he as
To be righteous and just for the course wey
I go thief him money putting done Impossible
He come to serving not to be serving give to
The people wey dem truly deserve he knows
That everyone is equal not a man with a bad
Mind to deceive the people and treat everybody
Equal whether hausa igbo Yoruba whether tiv or
Iroma o
Who go lead us o towards a better tomorrow
People dem dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Na we ghetto we dey ask o who who who
Who go lead us towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
He has to be handsome making for the groove
Like a ** man to man wey go come to poke us
For ransom omo loop on wey go lead the mercy
To zion and fight corruption we dey fear suffer
Lioness o bullying *** destiny make the rasfta
Man feel like lagalaga ladewi when we dey pass
For night na street light we dey see and police no
Dey trouble we carry on my boys carry on my boys
Dem go make salaries frequent o education for we
Youth inside the ghetto and make dem know sey
Everyone is equal and im no support dem magomago
Wey dem dey use dey catch money from we no go
Follow dem dirty ways no go follow dem dirty politics
A man wey go lead us well upon his suit and agbada
Corruption I smell
Who go lead us o towards a better tomorrow
People dem dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Na we ghetto we dey ask o who who who
Who go lead us towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
We no want a man who go champaigne afterwards
He start to dey give the people pain we no want am
Not a wey go dribble us again no go play me country
Again we no need am o not a man wey go close him
Gate when the masses come with dem plea we no
Like am o not a man wey go follow us debate when
We talk of equal right and justices and peace provide
Naija with basic amenities water light food and plenty
Houses and him sabi sey education is necessary pay
Dem workers salaries promptly good roads go dey
For me community see my people living in peace and
Harmony everything go be nice and lovely we go see
A better naija for you and for me
Who go lead us o towards a better tomorrow
People dem dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Na we ghetto we dey ask o who who who
Who go lead us towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
People dem dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
Who go lead us o towards a better tomorrow
Na we ghetto we dey ask o who who who
Who go lead us towards a better tomorrow
Blackface we dey ask o who who who
Arise o nigerians its time to reach for greater
Height sey you what I mean its time for a positive
Change hey listen my brothers you don’t need
To kill yourself for positions e no go solve we
Problem you know what I mean you just vote
For the right man you feel is going to lead us
To a greater height you what I maen chilling
Cast it my brothers tipe tipe o cast it my brothers
You know what I mean blackface here gbom africa