Dantata Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
DAntaTa
LTKN
E bo ko lor far Very very far
Philomena wan dey injure me now .
Omo d giver don dey lack
Butteeee all on God oo
Now Abido shaker
Dey say
Na me dey gve am goosebumps
Abi na abinibi
Wey no be ability
Dem say
Na me dey burstee there head
I no make money just for the fun of am
I just want enough
I wan be like Dantata Dangote
1paid oo
Nobody badder than than
I no make money just for the fun of am
I just want enough
I wan be like Dantata Dangote
1paid oo
nobody badder than than
Just like Dantata Dangote 1paid ooo
Nobody badder than
Nobody than
Just like Dantata dangote 1paid o
Nobody badder than
She say do yahoo I don buy d big polo the big trouser sef Abi na baggy be the name .
iPhone and lappy
Na the bleaching cream remain oo oo.
Naso I sell my teeth when the
Money start to low
I give out that my shirt
Cus the polo don dey weak .
The biggest dolls I see
Na the plenty 30$
No love sweet me pass
Like the love of who do the po
What does para mean . ??
Cus I still dey on the lean .
Na TikTok gve me vibe
Abegi off your Dish oo ooo
Naso I sell my teeth when the
Money start to low
I give out that my shirt
Cus the polo don dey weak .
The biggest dolls I see
Na the plenty 30$ oo oo
Odikwa very bright
Odikwa egwu
Odikwa all right right .
I no make money just for the fun of am
I just want enough
I wan be like Dantata Dangote
1paid oo
nobody badder than than
I no make money just for the fun of am
I just want enough
I wan be like Dantata Dangote
1paid oo
nobody badder than than
Just like Dantata Dangote 1paid ooo
Nobody badder than
Nobody than
Just like Dantata dangote 1paid o oo
Nobody badder than
Just like Dantata dangote 1paid o oo
Nobody badder than
Nobody badder than you now .
1paid let them know now (LTKN)