Nwankwo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Moimy I don Dey sound for there speakers now .
Hmmm hmmm
How do you feel when you know you're my medicine
Moimy I don Dey sound for there speakers now .
Jonmo
1paid
How do you feel when you know you're my medicine.
You cure me right u make me drip down there
Down there
You make my head come Dey bang all night all along
Tell me the things wey you want
Make I just buy am
I no go like to go think am twice
You be the apple of my eye eye eye eye eye
Ohh girl girl
Tell me all the things wey you want make I do now
Shapaly girl i go run am
Mafo .
Prettty baddie mafo
Have you got a man who tells you you're beautiful pretty gorgeous amazing girl girl
Mafo girl
Pretty baddie mafo
Nwankwo Nwankwo
Hey girl
I Dey ball hard like all dem Kanu nwankwokwo nwankwokwo
Top 9 things
You can call me
Kanu nwankwokwo nwankwokwo
Nwankwo Nwankwo
I Dey ball hard like all dem Kanu nwankwo nwanko
Kanu nwankwo nwankwo
Top 9 things
Malo
I wan Dey gve u from the back back
Make u Dey gve me from the front front side
Me I wan Dey shoot all my shot on sight
Oh girl girl
How do you feel? when I'm not with you girl
what do u do when my line no go through
Cus my heart e dey Pound when I'm not with u
U be the remedy to my John Thomas
Na u be antidote wey I need for life
Nwankwo nwankwo
been working for the raba long
na steady on a day daily
My hallelujah na the loudest one
Nwankwo nwankwo
Been working for the raba raba .
Nwankwo Nwankwo
I Dey ball hard like all dem Kanu nwankwokwo
nwankwokwo
Top 9 things girl
U can call me kanu Nwankwokwo
Nwankwo Nwankwo
I Dey ball hard like Kanu Kanu nwankwo nwanko
Kanu Kanu nwankwo nwankwo
Top 9 things girl
Hey girl I Dey ball hard like all dem kanu nwankwokwo
1PAID