WORLDWIDE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
WORLDWIDE
1paid oooo
1 paid off oo
When i see those things
I Dey laugh out loud
Say na lol o
Make e me dey write
The manifesto
Like a politician.
Oma lay
Bami lay
Bami lay kama lo si Malay
Oma shey
Bami pe
Trabaye
Kama lo si Ma ahhhhh
If you run no dey come to my lane
That your guy no Dey like e my way
That my way e Dey fetch me the funds
Shake your booty make I spend u money
Pack that bun make you jump on this mic
Mac dem guys wey go take you from me
Ajarah Dokoh
Aunty konko
Make you concur
Money we just dey find it
Don't bring me no problem
Money we just dey find IT
Don't bring me no problem
Worldwide work smart
Steady we dey run am
Worldwide work smart
Ahhhhhh
1paid let them know now
Steady say na daily
Steady say na daily
Say na steady I Dey run am am
Just like signs and
Many wonders
make you wan dey ponder
come Dey wonder
As I run am .
steady say na daily
steady say na daily daily
She be my sensima
She no go dulling now
She go dey gimme all night
As I be money man
Inside my benzema
Do re me fa so la ti
Do re me fa so la ti
When i see those things
I Dey laugh out loud
Say na lol o
Make e me dey write
The manifesto
Like a politician.
Oma lay
Bami lay
Bami lay kama lo si Malay
Oma shey
Bami pe
Trabaye
Kama lo si Ma ahhhhh
If you run no dey come to my lane
That your guy no Dey like e my way
That my way e Dey fetch me the funds
Shake your booty make I spend u money
Pack that bun make you jump on this mic
Mac dem guys wey go take you from me
Ajarah Dokoh
Aunty konko
Make you concur
Money we just dey find it
Don't bring me no problem
Money we just dey find IT
Don't bring me no problem
Worldwide work smart
Steady we dey run am
Worldwide work smart
1paid let them know now