Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

STREET LOVE


LTKN shit you know

LTKN shit

1paid man on this fam .

LET THEM KNOW NOW


I was born in the strt

But I'm not stuck in d street

Tunnel vision tunnel vision

I go yarn the shit

Many many things to yarn

but man no go fit

Cus I'm diehard on the funds

Abeg brind in that beat


Tell me more tell me more

Celebrities tell me more .

Femi more Femi more

Say na Alicia tell me no

Cus I rough and I bad

my occupation sef na fight ight oooo.



Shey na Tricia ( you go need to sub her line )

Or na Linda ( we should fly Dubai tonight )

Call dem prisca ( I will love you till I die )


Shey na Tricia ( you go need to sub her line )

Or na Linda ( we should fly Dubai tonight )

Call dem prisca ( I will love you till I die)



25th 26th olopa don dey mend

All my guys we dey back

Dem dey call dem young celeb

Make dem drop wetin dey

Or make dem start to check and search .

(dem start to check and search .)



That hate , envy e dey make me shine the more

Bcs, Dms , say I dey active all d day .

Dial my digits or you can fucking call my line .

All night all day to fucking get the pay .

I dey work to get the pay .

Alicia tell me no .

(I dey work to get the pay .

Alicia tell me no . )


My mama don dey vex

My niggas just dey call

My bannys sef dey line

All my guys oo



Shey na Tricia ( you go need to sub her line )

Or na Linda ( we should fly Dubai tonight )

Call dem prisca ( I will love you till I die )


Shey na Tricia ( you go need to sub her line )

Or na Linda ( we should fly Dubai tonight )

Call dem prisca ( I will love you till I die)


Shey na Tricia ( you go need to sub her line )

Or na Linda ( we should fly Dubai tonight )

Call dem prisca ( I will love you till I die)


Ahh ahh ahh officer officer

Na my phone be that


(For the festac

Wey dey the country

First attack guy

This men Hefty)


Officer Abeg na officer Abeg na

Na my babe be that .


Shey na Tricia ( you go need to sub her line )

Or na Linda ( we should fly Dubai tonight )

Call dem prisca ( I will love you till I die)


1paid LTKN

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status