Nwankwo remastered Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
How do you feel when you know you're my medicine.
You cure me right u make me drip down there
Down there
You make my head come Dey bang all night all along girl
Tell me the things wey you want
Make I just buy am
I no go like to go think am twice
You be the apple of my eye eye eye eye
Ohh girl girl
Tell me all the things wey you want make I do now
Shapaly girl i go run am
Mafo
(Magacita Mamarita Mamacita Jonmo)
Prettty baddie mafo
Have you got a man who tells you you're beautiful pretty gorgeous amazing girl girl
Mafo girl
Pretty baddie mafo
Like all dem Kanu Nwankwo
U fit call me Kanu Nwankwo
No go call me Kanu Nwankwokwo
I Dey ball hard like all dem Kanu nwankwo
like all dem Kanu nwankwo
Ilike all dem Kanu nwankwo
No go call me Kanu Nwankwokwo
I dey ball
Malo
I wan Dey gve u from the back back
Make u Dey gve me from the front front side
(Karashika karashika )
Me I wan Dey shoot all my shot on sight
Oh girl girl
How do you feel? when I'm not with you girl
what do u do when my line no go through
Cus my heart e dey Pound when I'm not with u
U be the remedy to my John Thomas
Na u be antidote wey I need for life
Nwankwokwo
(Let them know now LTKN )
been working for the raba long
(Para )
na steady on a day daily
(Jonmo my broda)
My hallelujah na the loudest one
Nwankwokwo
Been working for the raba raba ooo
Nwankwokwo
You fit call me Kanu nwankwo
You can call me Kanu nwankwo
No go call me Kanu Nwankwokwo
I Dey ball hard like all dem Kanu nwankwo
like all dem Kanu nwankwo
Ilike all dem Kanu nwankwo
No go call me Kanu Nwankwokwo
I dey ball
1Paid
Nwankwo remastered