Yawa Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2024
Lyrics
Yawa - Blahxboy
...
Yawa
Paaaa when the money that’s the sound
E choke don’t let them know
Pull in the Holy Ghost mode
Try gimme gap no long cap
Me I know the truth is bitter
No dey do like say you get liver
If e no hear abeg leave am ah
Kasala ma burst (oh burst)
No Dey price wetin you no fit afford
no evidence bro Clifford
Moti saloo mo won ni owo moti japa moti japa hmm hmm
yawa ma gas moving faster
Yawa ma gas
Yawa ma gas
yawa ma gas
Moving faster call mufasa say (call Mufasa)
Yawa don Ga ah ah ss
yawa don ga ah ah ss
Moti japa ah ah hmm hmm
laila baraka manger Barikadi salah ah
Tabaraka melo alfa awa maka aha
I still say prayers enimies just like yawa
Eyema fi gaza weey nzaza ah
Kala gaza no go dey send aza
Faajaaa omo olorun ti oufii enu ja wire ah ah
Who send am ah ah
Up I go never coming down (down down)
New beginning all my worries down
You Dey vex say I Dey go far
And you Dey prayer make you prosper Dey play
Dey play omo olorun osere no go dey trust am
ala ma burst (oh burst)
No Dey price wetin you no fit afford
no evidence bro Clifford
Moti saloo mo won ni owo moti japa moti japa hmm hmm
yawa ma gas moving faster
Yawa ma gas
Yawa ma gas
yawa ma gas
Moving faster call mufasa say (call Mufasa)
Yawa don Ga ah ah ss
yawa don ga ah ah ss
Moti japa ah ah hmm hmm
Aiye mani ika aiye mani ika
I Dey work on my speedometer kilometre
ki oma ja meter(ko ma ja metre)
Ki semo ota ki won wa bi gba(ki won wabi gba)
Call on me now call on me now
If you need me call on me now I dey available (yawa oo yawa oo)
I’m also a better artist new project new verses
On God money stop nonsense stand arthis
No be who perform by the masses be better artiste hmm
Kassala ma gas hm hm ma gas