Wetin dey sup Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Wetin Dey sup
(Intro)
Ahmenshumushuumshanaa
Louder hey werey
Blahxboy from the blahxwrld otiyeh
Water e no get enemy
Wetin Dey sup ?(wetin dey sup?)
Won lariimoo kilomsono
Treat their fuck up Shut their fuck up
Cos kosi eyanbe ooo
(Chorus)
Wetin Dey sup kilonsono Ofetono
Me no dey foor y you knock on my door ah
Me no dey 44 say me no dey japata(say me no dey fall)
No Dey pressure say say Wetin Dey sup ah ah
We no dey foor we no dey form
We no dey janpata say wetin Dey sup
No Dey pressure no bother me yaaa
(Verse 2)
Omi olotaa water e no get Enymy
No Dey pressure cos you get money
Me sef go get money as I Dey hustle for money
If I no get today I go get tomorrow
No more sorrow kosi ishoro omo aiye(kosi ishoro ah)
Pin am ko semi My aquafina kosielomi
you Dey feel am send my money
Cos life na felony oga pause
You Dey go church omo olorun indeed
Pastor wey Dey smoke weed
That one na from Holy Spirit (ah)
Alfa tuqqo mi ole saloo You get Boiz I get boiz
Woni felomi semi jhoor motuntushemi
Pull up pull up pull up
Allah Walai miolesalo miofooo oo
(pull up pull up)
(Chorus)
Wetin Dey sup kilonsono Ofetono
Me no dey foor y you knock on my door ah
Me no dey 44 say me no dey japata(say me no dey fall)
No Dey pressure say say Wetin Dey sup ah ah
We no dey foor we no dey form
We no dey janpata say wetin Dey sup
No Dey pressure no bother me yaaa