Gbebe mi (feat. Teller man) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
I dey pray everyday
Pray everyday eh eh
Blahxby from the blahxwrld
Hmmm hmmm hmmm
Babe mon be dakun gbadura mi
So many enemies wey Dey my back
We Dey shor mii
Iwo lo ma gba mi ni owo won
Shormi kin mashe ko si owo
You know wetin dem dey wish me
make I fall dapada fun won
I Dey pray everyday everyday (pray everyday)
I Dey pray everyday everyday (pray everyday)
Pray everyday ahnahan
Everyday everyday (ahhhh)
Gbebe mi
Oluwa dakun gbebe mi
Gbebe mi
Oluwa dakun gbebe mi(gbebe)
As I Dey pray everyday
ONLY one time make money dey
Pharda fit testify eh
If money no dey monalisa go run away
Mama don pray pray aradugbo wontun soso
Moma ni owo odi dandan
Oluwa gbebe mi ganagan
If money no dey who go help me
Gbebe mi
Oluwa dakun gbebe mi
Gbebe mi ooo
Oluwa dakun gbebe mi
Gbebe mi ee( Gbe mi debe )
Blahxboy from the blahxwrld nananana
Hmmm baba (gbebe mi oo )
Oluwa gbebe mii ooo
Teller Mann yeah yeah hmm Baba