Sare Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Sare - Blahxboy
...
Sare
Kilonso omo Blahx si ma gbe werey dey
Oungbe werey dey
Ahh irun ede won len so bayi
Blahxboy from the blahxwrld ah
Mami water too na fish
Omo science lonse physis
Na we Dey there na we Dey run things
(Ma fi mi le)
Mafi mi lemy bby Sinti e be thing e be things
Na we Dey there 2x gba kin sare
Sare kin she re kele oungbe oungbe
gbe kin to gbe oungbe oungbe
ounsare on colos oungbe
(Oun sare kele on colos )
Mr funny sabinus It’s not funny sofiyu
(Sofiyu Sofiyu lai )
Kilode kilode kilode elo gbe asun wa
elo gbe azul wa Wahala pro max
Kilode kilode kilode e ye mashe oju aiye rara
E ye mashe oju aiye rara koyekomalobe
Koyekomalobe
Koye koma lobe koyekomalobe oufe jembi
Ountu feejembe who no like money(who no like money )
Woni mo sare sare woni monsare kele
Pe I too like money I too like money ahah
(who no like money ah ah)
Mo ya kunfayakun dem say make I Dey listen to advice
Me Seeking for balance Make I gallant
You are too young try dey understand
I’m lost in my thoughts I wish you understand
Para para olofa mofa cigger pack woni mofa
Mongo pack how you take know People wicked sha
Anything wey you like make you talk talk
Keep telling mumI’m a bad boy(emii foor)
cos I no like pressure kilonso cos I no like pressure kilonso (one love )
One love only love and money I want
One love one love only money I want 2xah ah(only money and love I want ah ah )
emio foor oooo cos I no like pressure kilonso kilonso hoorrhoor (ah kilonso you never get me to the fullest)
You never get me to the fullest
Think deeply not something else
My hustle no go relent
Show me more love you no go see less
My vibe makee feel eee
I’m too small to be pumpous
I know I’m too small to be proud to dey pride just talk (no dey send)
No Dey send anybody jsut talk
I’m sorry I don’t talk much
About my life all my life how I feel pass soso
No Dey vex no Dey vex now I go do all want you want
Make everybody dey calm down joor
My hands my hands never turn me down
My guys never hold me down ahh
(New beginning)
New beginning no mood swing like jagilova
Papa Dey vex mama Dey vex lover Dey vex my people vex Let’s start all over
No jangilover no chance is over ah ah
Make I no sober ah ah wawawa
Killnso cos I no like pressure
huhuh huh
Kilonso omo Blahx si ma gbe werey dey
Oungbe werey dey
Ahh irun ede won len so bayi
Blahxboy from the blahxwrld ah
Won we janoba tori oro mi
wonlo ja wire to ri esan mi kilonso eshe mi
I no Dey send anybody monsare sare
Make I make money no be shere shere
No be shere shere shere I no like pressure
Mon so funn won I say wha I want
I no like make you dey do what I no want
+234 mon je aiye loo no no no dey foor
anywhere I go mon je aiye lo
I no wan I no send if you no like me
(I no send if you no like me me )
Ja wire ja wire oun fe nu ja wire
Kun fayakun kunnn 2x
Me Seeking for balance Make I gallant
You are too young try dey understand
I’m lost in my thoughts I wish you understand
Para para olofa mofa cigger pack kan woni monfa
Mongo pack how you take know People wicked sha
Anything wey you like make you talk talk
Keep telling mumI’m a bad boy(emii foor)
cos I no like pressure kilonso cos I no like pressure kilonso (one love )
One love only love and money I want
One love one love only money I want 2xah ah(only money and love I want ah ah )
emio foor oooo cos I no like pressure kilonso kilonso hoor