No gree for anybody(NGFA) Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2024
Lyrics
No gree for anybody(NGFA) - Blahxboy
...
Money matter na the case
Wetin lateef no see for gate
Carry me go where money dey
God knows I no dey use money play
So many shit wey I no fit to say
As I dey work I’m getting paid
Who dey follow you raceeeee
Life is too funny yeee
people just sleep on it yee
Do my thing no dey worry (worry)
my way too sure for me yee
challenges we go face am na(face am na)
We go face am (face am na )
Nothing fit to hider me (face am na)
That’s y they call me slow poisen(face am na)
On a lowkey i do my thing
Chorus
No gree for anybody
No gree for anybody ah(anybody)
No gree for anybody yeah (Anybody )
No gree for anybody
No greee for anybody
Cos I know hmm hmm somebody
Somebody wey know somebody
Somebody don killi person now(kili person)
Somebody don kili person now(kili person)
No gree for anybody hmmm (anybody)
Anybody wey talk say e easy when you get money arrest them
no Dey reason me see me finish I gats to face your fair
Me I go para tonight no ask me if I no Dey fair
Dem go knkw tonight say big Blahx Dey here
No fooor good bad boy no dull
Any opportunity ma be mooo
Any way is a way fuwonje joooo
One leg up feeling the vibe
legan legan like legan legan for Lagos hmm
No gree for anybody(anybody)
No gree for anybody yeeeee (anybody)
Cos I know somebody somebody wey know somebody
Somebody wey know somebody hm(somebody)
Egbami somebody kili person now(Kili person)
No greee for anybody (anybody)
No gree for anybody now
Cos I know somebody somebody wey know somebody (somebody)
Somebody kili person now (kili person)
Somebody wey know somebody
Somebody wey know somebody
Somebody wey kili person now (kili person)
KIli person kili person kili person
No gree for anybody
No gree for anybody
No gree for anybody na ah (anybody)
Hmm hmm hmm(hhm hmm)
Ah ha ah ah
Ahyee ahyee ah ah hmm
Hmm hmm hmm