Happy people Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Happy people - Blahxboy
...
Happy people oooo
Yaaa aaah
Blahxboy from the blahxwrld
So many things so many bad days
We don suffer gan no more bad days
Aje this stress is not for me
plenty Money more blessings
Now we dey joo ijoo ayo
Me and my guys we don hustle all day all night gan
Owo ko wole dem say we no sabi hustle ko kan aiye
We believe in better days (better days )
Better days (better days 2x)
Ah ye
Sapa choke kon she eminikan
don’t wanna share ahh drink some liquor
Orire kon she fun enikan
Promise and fail us o dun wa gan
Still I no foor aje I no foor Dey won make I fall
I stand gidigba ah i no fall good ahh make I Dey ball (make I Dey ball)
Chorus
We are happy peopleHappy people happy
We are happy people Happy people happy
We are happy people happy people happy
We are happy people happy people happy
Verse 2
High on molly cos we are happy people
Tini ni panana baby pana
Steady on my grind daily kala
Mon fa kana kuuuu (Kokoko)
Ounjo kalakuu kalakuta gimme one more time make I put am
Omo ti otalenu mo fo lenu hmmm hm
Time no Dey plenty money come my way
Bad Energy kolo ibanuje kolo
Pull up in the party pull up pull up
Chorus
We are happy peopleHappy people happy
We are happy people Happy people happy
We are happy people happy people happy
We are happy peopleHappy people happy
We are happy people Happy people happy
We are happy people happy people happy
We are happy peopleHappy people happy
We are happy people Happy people happy
We are happy people happy people happy