koleyewon Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
koleyewon - Blahxboy
...
Ah aha ha ah
Ah aha ahaha
Yaaa blahxboy from the blahxwrld
Ah aha aha ha
Dey on my own no Dey bother
Who tell you say you be my blooda
Make money hustle harder
Steady on my grind for the corner
Who Dey holy Holy Ghost
Who Dey on molly molly ghost
Zero fugazzzi no Dey pepper me
Hustle me mon fakosi mon ro idan si
Won fe waa idi mi can’t stop me(ah)
Koleyewon
I get money I no get (koleyewon)
If everything na packaging aha ah (koleyewon)
More money more blessings (koleyewon)
Small body big engine(koleyewon)
Aah aha oh waaaa
Me I go make am go hustle for money
Dream chaser no be dondi
In some cases dem call me Jonny
cos i want plenty money wey go make me Soji
One man soldier she ole borii run it up you can do this
Ah I won get money more than dangote
Make e no late no be novice for this game obi novice
I Dey unavailable unstoppable hustle make food dey for my table
Make something bubble
No Dey use me dey shuffle
Denge pose he say who goes you
Ali go to school jimasun
Owo oti ni korale we no sabi hustle kokan aiye
Kelegbe moti gbade
fashionista she say me I too local then now(huh Mon jaiye looo)
Zero fugazi no Dey pepper mi
No Dey enter me (koleyewan)
I get money I no get (koleyewon)
If everythingPackaging (koleyewon)
More money more blessings(koleyewon)
Small body big engine (koleyewon)
Ah aha ooh waaaa
I won get money more than dangote
Make e no late eeeh ah plenty money I get
OG poney
My guys dey ahh lon sere ahh monsere looo
Motigbade maje karin pade
Dege pose he say who goes you
Ali go to school ji masun
Fashionista she say me I too local then now
Mon jaiye looo(who Dey holy Holy )
Jaiye jaiye