High Time Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Oloba Oloba
I don't care
I don't care
Jaye lo bi oloba
Oloba oloba oloba
Shit qah me feeling like zero
Buh me grinding for that levels
Wey me wants
Tin ba den rorun toyo loke
I go pray and bow and pray for better days
The question rings in my mind oh
Say when E go easy for me
Say when E go easy for We
Say brother love we dey run ham
E nor easy we dey rough ham
If I die I die for me
Paddi no go jonz na you sabi
Say soldier say soldier come
If I hear Popo' yeye I go run
Ye' mummy I don bad oh
I don lost for the bag oh
O Wumi kin drip Biti jago
I don mad motin mando
Wo' pull up' pull up' with paddimi
Tori ajomu garri ni
I don't - I don't need to be sad
Cux rhis broke days will be over
If I pray weller
Once I dey my lane
And I nor dey shake
I nor fit to beg
Man type kemi tole jeun
my hustle go pay
And he nor go tey
ola inu kan mo fi nlo
kemi masey te e
Ye oH ye' mama mon bonile
Egun yan tofele demi
Iyan to fele bî eti
kemi rohun muje
Woh' woh
Oloba.. I don't care
Wonni comot body jor
Olobe lo loko
Wetin man no fit to give no
Suppose be fuck up
If I call on you been brother
No go do me lock up
Cux I qah you
I qah you ..Bob
Base on believe
Take the ganja
Take the drag down
Reason far far on a low -low
Once I dey my lane
And I nor dey shake
I nor fit to beg
Man type kemi tole jeun
Actor no dey die ..no
E fit to be hard now
Buh I go remember
Oloba Oloba
I dont care, i don't care