![No Stain (FRSTYL)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/26/66132d209e334fce95d16ae2da595ed7_464_464.jpg)
No Stain (FRSTYL) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2020
Lyrics
Ouu Ohh
Badman
Let me see some smoke in the air
We don dey do good all along
Na why good things just dey find us
Badman kosomo na
Oya gimmie smoxxch
Make I light up
Everyday and every night
Broda man I beg make you wise up
Now we don dey their mind
Na we dem dey see for their car shop
I no fit let a nigga man hold me down
I no fit let a nigga control me now
The feeling wey I feel say you wan feel am
But the pain wey I feel say u wan dodge am
Tell me say I proud again
Abi you mean say I bad again
Old time feeling make you check again
Now when we do things, We change the game
Edumare funmilowo
Edumare funmilola
Now im a big man, Oooaii eh
Party everyday now
Party everyday now
Now on the rave now
Now on the rave now
Omo ele kowa ko pe meji
Jen fun e lago ninu casing
Emi ati e ninu Bentley
Omo sumobi, Jashe Faaji
Hold me close, Baby hold me
Make I feel your soul, Make you feel it
Holy water make you help me
Malo gun iyan mi kere
See I hold things
Hold me close, Baby hold me
Make I feel your soul
Make you feel it
Holy water make you help me
Malo gun iyan mi kere
See I hold things
Uptown feeling make me upgrade
If you talk shitty, We go castrate
Anywhere we dey, dem dey postrate
The Oil dey on me but No Stain
If no be God wey dey for me
Wetin I go do, Am nobody
Thanks to baba God
Omo I say baba God
If no be God wey dey for me
Wetin I don be, I be nobody
Thanks to baba God
I say thanks to baba God
Edumare funmilowo
Edumare funmilola
Now im a big man, Oooaii eh
Party everyday now
Party everyday now
Now on the rave now
Now on the rave now
Omo ele kowa ko pe meji
Jen fun e lago ninu casing
Emi ati e ninu Bentley
Omo sumobi, Jashe Faaji
Hold me close, Baby hold me
Make I feel your soul, Make you feel it
Holy water make you help me
Malo gun iyan mi kere
See I hold things
Olohun Mio pe meji o
Uptown feeling make me upgrade
If you talk shitty, We go castrate
Anywhere we dey, dem dey postrate
The Oil dey on me but No Stain