![Naira to Pounds by Falz & Zoro](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/23/75405f53180340e39cc5ad7b2f6c8750_464_464.jpg)
Naira to Pounds by Falz & Zoro Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Call exchange change naira to pounds
Call Banny make you blow am at once
No be everybody dey browse
Aboki hear figure self, e Shout
Na where the money dey you go see me
All these London girls too like billing
Partying proper, Cocaine sniffing
The drip too hard
So stop playing
Comot body for my way
Hustle Night and Day
Mio She afarawe
Eni to mo way lo mowe
Na wetin Falz been say
Mi o le shalaye
All these girls wants designers
Me i just wan carry her go conner