![Gimme Love by OB](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/23/75405f53180340e39cc5ad7b2f6c8750_464_464.jpg)
Gimme Love by OB Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
You don dey my mind even before I come meet you
You go like chop that life wey I don plan you
All these boys no get joy, dem wan chop you
Me I go still chop, but I get manners for table
If no be you, why badman go dey love
You don do this one, if dem like make dem talk
Every little touch, every time, wey we walk
Relationship hard, but e sweet inside Porsche
Shey you remember that year
Wey pepper never rest, you no go vex ni
Nah sapa they hold man kneck
Now things don change, I'ma put you on a jet
Fly you to Seychelles
We go come back with triplets, Ha ha
Nah this kind life, dey sweet me
You overdose me, and you no even dey Mavin
Give me full love, no dey give me all this testing
This kind love rare, Olohun, Na Blessings