Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Ooooh Yeah

Oh na na na

Hmmmmm, Ooooh Yeah


I go like talk my mind

I go like raise the flag

Cause you hypnotize me

In my state of mind

I don't do it for the likes

See, I did it for the passion

You said you want this life

But you not fit pay ransom


Mama say make I read

Papa say make I go school

But the streets keep calling me

Na which one I wan do

Kirakita o ma d'olla

Afi eni ori ba fifun

If I dey enter your big eye

Abeg stop to dey look, cos


If you dey hustle, you go make am

Make am Make Am

If you dey work hard, you no go suffer

Suffer Suffer

If you dey hustle day and night

Make am Make Am

Oluwa go answer your prayer

Prayer Prayer


If you dey hustle, you go make am

Make am Make Am

If you dey work hard, you no go suffer

Suffer Suffer

If you believe, e go better

Make am Make Am

Oluwa go answer your prayer


I grew up in the depth of the location inna mufombe

This is me dedication, nemashona ndendichavaita irrigation, tell em

Dem bad mind too jealousy all they know is hate

Where were they, all those hungry days we used to facing

Where were they, sleepless nights in the studio working

Where were they, yeah

God light shine on we, we na stress taseta pase, yeah

Well this is me massage fi the holla dem getto youths

Just believe in yourself, don't listen to their reactions

Just stay steady, ready, dready inna dis aiwaa

Uh oh oh oh oh uh oh

As we live in this concrete jungle

The time is so serious, cantankerous, and dangerous

You gotta know who you are

It's only your brother you're sharing food on the same table

Who's gonna put you down, man fulla hate

It's just a matter of being humble and wise in everything

Time will tell, time will tell

Yeah, yeah, yeah

Yeah, yeah, yeah


Mama say make I read

Papa say make I go school

But the streets keep calling me

Na which one I wan do

Kirakita o ma d'olla

Afi eni ori ba fifun

If I dey enter your big eye

Abeg stop to dey look


If you dey hustle, you go make am

Make am Make Am

If you dey work hard, you no go suffer

Suffer Suffer

If you dey hustle day and night

Make am Make Am

Oluwa go answer your prayer

Prayer Prayer


If you dey hustle, you go make am

Make am Make Am

If you dey work hard, you no go suffer

Suffer Suffer

If you believe, e go better

Make am Make Am

Oluwa go answer your prayer


Oluwa go answer your prayer

Oluwa go answer your prayer

Oluwa go answer your prayer

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status