![Debate](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/22/40236479fd9f4fb98cf64d21d238d115_464_464.jpg)
Debate Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmmm
Badtmansix
Nne Make you lock up
Nne Make you lock up
Nne Make you lock up oo
See Odikwa link up
Odikwa link up
Odikwa link up oo
This open for a debate
I feel life comes in two ways
It's either you are rich or poor
Nothing is like I'm average
Wan ma wa to ba dun
You know say i no go dull you
Everything wey i want and i wish for
Don dey happen
Suru, Afi suru
Steady have been pushin P's
I dey find money o
Before you go reason me
Shey you get money o
You no go fit wele me
As i no dey do pass
Tell me why dem go put eye
For small jolly
Sax Playing
What's Up, Level Up
Nne Make you lock up
My song too hot like hot dog, oaii
Give me my flowers
I don dey your area now
Make we link up
Ijeta la ri ra, Ooh
Steady have been pushin P's
I dey find money o
Before you go reason me
Shey you get money o
You no go fit wele me
As i no dey do pass
Tell me why dem go put eye
For small jolly
Sax Playing
Nne you to much o