Bounce Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Badboy BJ! uh
Hold oh girly make I come down
For your d'mot
Cuz now you go start to dey
Threaten me say you go comot
Woh' Buh girly come down
Make we reason oh
If I give you love
Take it oh o
Cux many girls wey nor fake it oh
Deyy for my yard
Woh' Dy for my yard
Shawty qat me feeling
Zee world Extraordinary
girly put me neutral
Lemme auxiliary
Girly call me anytime
I go holl up' up!
Kill me twice I go come back
Your world
Ye ye' oh nahh!
Baba tani ishe wu
Kosha gbaro o
Baba tani ishe wu
Toba di lale o kapa lolo oh
Ye ye' oh nahh!
Baba tani ishe wu
Kosha gbaro o
Baba tani ishe wu
Toba di lale o kapa lolo oh
Woman wey dey pray for man
With hin whole heart
When I'm feeling for down
Babe is alright
Man go dey for ya
Babe no cap
Don't you fly away
Do me no gap
Cally man don't trap
If you feel you looks so good
And you wan torment my time
Say you can go away
Make I dey go my way
Cux I lives my life No stressing
Shawty dey stress free
Don't stress up
So you don't stress me
Babe tell me now
This kind thing fit to Killy man
#S
Hold oh girly make I come down
For your d'mot
Cuz now you go start to dey
Threaten me say you go comot
Woh' Buh girly come down
Make we reason oh
If I give you love
Take it oh o
Cux many girls wey nor fake it oh
Deyy for my yard
Woh' Dy for my yard
Ye ye' oh nahh!
Baba tani ishe wu
Kosha gbaro o
Baba tani ishe wu
Toba di lale o kapa lolo oh
Ye ye' oh nahh!
Baba tani ishe wu
Kosha gbaro o
Baba tani ishe wu
Toba di lale o kapa lolo
Mio si nile
Wonfe koyan mi kere
Mio si ni Isho
Wonfe pa isho mi dah
Ara inu ojaa sey bai
Le nsey ni isho
Aye o'le oH