
Friend Zone Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Premium desire
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Let my melody be
Ṣo ṣo ṣo ṣo green light tire
Wetin you do me, e be like jùjú something
For sure
Oh baby, you get my mùmú button
Friend Zone no easy, I been just dey pretend
Anytime I dey with you, I dey lose my sense
Show your code, no delay, abi make I reset o
Baby come make we relate
You no go regret o
I give you green light tire o, tire o, tire o
Baby oku premium desire o desire o desire o
Let my melody be the key to your heart
Give me memories of me in your arms
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ọ̀kan dúdú aro
Ọ̀kan rẹ̀rẹ̀ osùn o
Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ọ̀kan dúdú aro
Ọ̀kan rẹ̀rẹ̀ osùn o
Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o
A million words in my head o o
But all I say to you is Hello
Má lọ gbàgbé mi sínu friend zone
If Ṣade no be cruise, make I bend o
Oi, look at me baby
Call me honey o
Friendship na yellow, love na red oh oh oh oh
Jẹ́ ká jọ lò'gbà
Together, forever
Na only your love wey I send oh oh oh oh yeah
I give you green light tire o, tire o, tire o
Baby oku premium desire o desire o desire o
Let my melody be the key to your heart
Give me memories of me in your arms
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ọ̀kan dúdú aro
Ọ̀kan rẹ̀rẹ̀ osùn o
Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ọ̀kan dúdú aro
Ọ̀kan rẹ̀rẹ̀ osùn o
Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o
Melody
Let my melody be
Let my melody be the key to your heart
Melody
Let my melody be
Let my melody be the key to your heart