Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2022

Lyrics

Yeah eh

Jah bless

God forgive us for been lost

Sharpstar onit star onit

Give me make i give them

Save me make i save them

Tell me make i tell them

Am just a messenger save me make i save them...

Weytin kill aza man yesterday na deaf ears

Na deaf ears

Ehh na deaf ears

Chai na deaf ears

Weytin kill aza man yesterday na deaf ears

Check na deaf ears

Chai eh na deaf ears

Cheeh na deaf ears


Aza man tell me say him dey fearless

Forgetting countless nights i was sleepless

Living and working in the street kam bu homeless hopeless

Apart from God adi m helpless

Ka onye dalu ogbi then i was speechless talkless

Ma ndi m ka mma then si na m di useless 

Positive mind i stressed out to get blessed

Ebe m si bia if you no get money idi nameless

That faithful night asendi m ya two slips 

With my aza to credit okobalum bullshit

To make the story brief Niggas don't sleep

I like peace like chicken laps no mean say i hate beef

Only god knows i was just a full street

Susu grace kam na acho to chill with burna and wizkid

Efcc burst me before because of this shit

Og you should know i'm not a rich kid

You call me smalli be like say dey fine case

As you get money i get people to fight case

He said it to my face on monday come for court case

I no fit wait till monday fam so i give am

See aza man you done chope cake

Aza man you done chop case

Aza man you done chop cane

No dey claim highest in the room you no be cocain

I learn from cane and abel street enwelo bloodline

Be silent no dey tell me cheap lies

Before ilo m guy Know you only live once

I fit be novice for school but i dey street wise

You look down on me like david and Goliath 

Film m gbayeliya abulo nke zubby michael na act

I bullet straight to his heart him just touch ground 

After all this para am sorry but this is real life

Wao wao wao before i discharge olokpa done show

My be red eyes ka davido cousine done white pass snow

Ano m there confirm o say guy man don go

Obu na onyem my national cake him no for leggo

You get mind dey eff with person only child

Street no church but we learning more than holy child

I done commit sin but forgive me most high

I teached him a lesson ka ndi ozo nwe insight

Free education i might give you more of knowledge

My time of meditation ka fa nye m this message

Share am fifty fifty give middle man percentage

Am not trying to be lavish mana ejilo money aga grave


Weytin kill aza man yesterday na deaf ears

Na deaf ears

Ehh na deaf ears

Chai na deaf ears

Weytin kill aza man yesterday na deaf ears

Check na deaf ears

Chai eh na deaf ears

Chee na deaf ears

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status