KODED Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
You know
I always told you people i preach love
Breiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii
Yeaaaaaah
Legacy legacy
Onit
All set
If your biz no dey sell again new generation done overtake iyoo
We not here to play and we no want negotiate
If your biz no dey sell again new generations done banch am
Wetin be your record
Hilda bacci fit done break am
Koded koded
Rema fit done break am
Koded koded
No vex no vex no vex no vex
Koded koded
No yarn no yarn no yarn no yarn
Koded koded
Just smile just smile no pain no gain
N g s men on the front lane
Witch flied before the air plane
We want land before the main plane
And we work smart everything na brain
Make I play you the tape of life
Seat right back alexandra arnold
Beans wey I put for fire must done
If e like make e be iron
Saw manythings kam galu museum
From that day I no fear to die young
Just wanna make sure there's an evidence
To show my kids by the time am gone
I did this I did that
Did it all when I was young
I ball this I balled like oshime for long
Dawm
I already told you guys to stop comparing me with anybody
In this industry I hear you
I've said it often that am a zero competitor
I am not in competition with anybody
But if you wanna diss diss I have a reply 0nit
If your biz no dey sell again new generation done overtake
We not here to play and we no want negotiate
If your biz no dey sell again new generations done banch am
Wetin be your record
Hilda bacci fit done break am
Koded koded
Rema fit done break am
Koded koded
No vex no vex no vex no vex
Koded koded
No yarn no yarn no yarn
Koded koded
Just smile just smile no pain no gain
Iyooo
Get my name out of your fucking mouth
Like will smith I fit give person dirty slap
No be cap your beats di save with sharp
Ezigbo musical note when it come to rap
On my god my feelings are
undefined
I can't deny until I ratified
Crucifying their beats ka anti sound
Peter Obi na campaign you can verify
Messing around my biz na death you prize
Your destiny is yours and this is mine
Never came here for this but I get reply
No mistakes on risk or you die
Clarify all you want to be satisfied
Going to hell for this could be divine
If your biz no dey sell again new generation done overtake
We not here to play and we no want negotiate
If your biz no dey sell again new generations done banch am
Wetin be your record
Hilda bacci fit done break am
Koded koded
Don't take this too persona my G
Sharpstaronit