Check Ham Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeh yeh yeh yeh yeeeh yeh
Oh na na na naaa
Dakun dabo omo mi
Omo uroboyorubaga ah
Many things dey sup
Wey dey make a man dull yeh
You gat to ginger
If you wanna rise up oh
We've been on this relay race no be today my brother
My Gee shomo
If you dey prostrate
You too fool my brother yeh
Yeh show me your mercy eeh
Let my voice go viral
They been dey say I be super star
But me I wan confirm ham
See my people still dey para say make i deliver aaah
They just dey talk say who dey check ham aahm
Who dey who dey who dey who dey check ham oh
My body full of ginger oh
Who dey who dey who dey who dey check ham oh
We go soon burst their speaker oh
Who dey who dey who dey who dey burst hamm
See they go soon to soji
See they call me phizzy ee
We go burst their speaky ee
Uh yeh ee ah
They call me osanle o oh
Why me go leave bolanle oh
Me no get time to play eh
Suwe no be sere oh eh
See never bother me
Ama good rude boi
Only money on my mind
Me no get sponsor
I face my fears
Fears mi ti n'jaso
One pollo one jean
Melo mofe so uhh yeh
Kolanut no go for garri
Nah dem dey talk when I they find my money
When puna no they
I go face my konji
Iyanapaja no dey for warri eeeiie
Kaka kin forh forh forh
I go i go double the hustle ni
I go double the work ni eeh
K'omope sha le bobble ni
Sha le bobble yeh yeh
Who dey who dey who dey who dey check ham oh
My body full of ginger oh
Who dey who dey who dey who dey check ham oh
We go soon burst their speaker o oh
Who dey who dey who dey who dey burst hamm
See they go soon to soji
See they call me phizzy ee
We go burst their speaky ee
Uh yeh ee ah
They call me osanle oh eh
Only money on my mind
Me no get sponsor