Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Omo urobo yorubaga ah ah

Ooh oh na na yee yeh yeh eh

Uuh yeh phizzy bobo

Olohun lohun yeh

Man dem man magikstix wooyoo


See they no dey tell person eh eeh

Say omo say life is no fair eh

You go wise in peace

Everywhere fit still but aye no fear

I no fit kill myself

At the same time I dey give them the best oh


No be me dey run ham

Nah God dey do ham

Nah why i no dey care

Then no fit slogodo for jah cover me

Make frenemies no bother me

I no dey listen oh

If money no attach with it


Nah money fit to mori wale

Omo yemi kosere ah ah

Niggie stop playing

Nah where money dey I dey like dey eeh


Ngbogbo nah ngbogbo (Ngbogbo)

Nsoso nah nsoso (Nsoso)

If no be money matter, money matter

Mi o gbo nkankan mo o


Ngbogbo nah ngbogbo (Ngbogbo)

Nsoso nah nsoso (Nsoso)

If no be money matter, money matter

Mi o gbo nkankan mo o


If you no get money, you no fit live life oh

Make I no go be like motor wey dey reverse oh

Oga no dey boss me oh

When it comes to money, kode jami oh

Me no get anybody wey wan pay my bills

If e no be money make I tear your script

See, I'm a good boy omo dada


Nah only money fit dey make me konra

As I dey work, I dey pray

I dey face my own

Mm no dey use your own approach my own

Anywhere money dey I go dey eh

And if I see joker, I go play eh

I dey operate my cellular oh yeh

Kori malo tokula yeh

Me I be master mind oh

Make I no fall yakata


Nah money fit to mori wale

Omo yemi kosere ah ah

Niggie stop playing

Nah where money dey I dey like dey eeh


Ngbogbo nah ngbogbo (Ngbogbo)

Nsoso nah nsoso (Nsoso)

If no be money matter, money matter

Mi o gbo nkankan mo o


Ngbogbo nah ngbogbo (Ngbogbo)

Nsoso nah nsoso (Nsoso)

If no be money matter, money matter

Mi o gbo nkankan mo o


If you no get money you no fit live life oh

Make I no go be like motor wey dey reverse oh

Oga no dey boss me oh

When it comes to money kode jami oh


Me no get anybody wey wan pay my bills

If e no be money make I tear your script

See, I'm a good boy omo dada

Nah only money fit dey make me konra


Money matter

Money matter

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status