CAPTURE ft. Tonny Phiz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Mad o
Yeh
Yee ee ye ee
Eyeeh eyeeh e ehh
Wo yo
See when I Dey sell puff puff
I no Dey reason one puff
Just only me and my thought yebo
I no go reason your source
Your source eeiie ah
Dey know say nah me be the fela chronicle
Wetin go be go be I no get obstacle
No go pour sand for my own vehicle
Olohun n'mo n bo
Wetin you see for there wey make you run back o
You get the thread you wan Dey sown bag o
One way or the other we still dey chase bag o
Poor man dem come and then bad man go
You know say I be commando
I no dey waste time to dey throw my blow ah
Omo e choke for throat o olohun o choookee
Won fe modi abajo
As I dey live my life lai dajo
Omo alakisa mi si ma raso
A divine moment I will capture
Won fe modi abajo
As I dey live my life lai dajo
Omo alakisa mi si ma raso
A divine moment I will capture
Nigbati mo sa kuron le
Nah me know wetin dey pursue me
I put in work mo de calcu ni
I pull my my fear from the end and nah pray I dey pray
Make water no go pass garri mi
Chances to mo take
Losses ti mo take
Gbogbo losses ti mo take
Return mo n pop mowey
Gbomo meji lole
Monaco la tin jaiye
Aliandullilai
Now I see the light
Fun awon to foju di wa
Tulaisunilai o
Bloody divine o
Sad through the night
The pain so deep and I can't even smile
I wonder how my nigga say a o le rale
Mo mo pe eyin sa lo le se
Cos my papa no dey eh eh
Come down heal my pain
Dey know say nah me be the fela chronicle
Wetin go be go be I no get obstacle
No go pour sand for my own vehicle
Olohun n'mo n bo
Wetin you see for there wey make you run back o
You get the thread you wan Dey sown bag o
One way or the other we still dey chase bag o
Poor man dem come and then bad man go
You know say I be commando
I no dey waste time to dey throw my blow ah
Omo e choke for throat o olohun o choookee
Won fe modi abajo
As I dey live my life lai dajo
Omo alakisa mi si ma raso
A divine moment I will capture
Won fe modi abajo
As I dey live my life lai dajo
Omo alakisa mi si ma raso
A divine moment I will capture
Ajeondmix
Dey know say nah me be the fela chronicle
Wetin go be go be I no get obstacle
No go pour sand for my own vehicle
Olohun n'mo n bo