![If You Leave Me (IYLM) ft. Fola Osha](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/07/76baec5d8f0f4672b63a5d0fadf08b4c_464_464.jpg)
If You Leave Me (IYLM) ft. Fola Osha Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh ah
Esewaa
Phizzy Boi
Phizzy Boi
Phizzy Bobo oh yeah yeah
Osha Omo Iya Fola
Oh na na na yeah
Omo urhobo yourubaga ah
Oh girl i gat you staring at me
I be Gemini for real you know
Oh yeh oh yeh o yeh
You make a man feel, like he sip ciroc
Girl I wan go, but you said nibo oh
She said she go choose me for life
If you leave me i go die
If you leave me i go die
I go die die die
If you leave me i go kpai
If you leave me i go kpai
I go kpai kpai ye oh
If you leave me i go die
If you leave me i go die
I go die die die
If you leave me i go kpai
Kpa kpa kpa ri kpa kpa ooh oh
As you dey ginger me, oma se oh
I no go ever to use you play oh
Bosense Morimi wu oh
See this kind feeling nah gbeke oh
As you dey ginger me, oma se oh
I no go ever to use you play oh
Bosense Morimi wu
See this kind feeling nah gbeke oh
I dey text mide, she no reply
If you leave me I no go die
This Mattar no be do or die
Fami n'run mu mase jeka ja
I love you, girle mi i love you
Chop my money ko sewu
Breakfast thing make we no do
Girle mi I wan chop your nsewu
I love you, girle mi i love you
Chop my money ko sewu
Breakfast thing make we no do
Girle mi I wan chop your nsewu
If you leave me i go die
If you leave me i go die
I go die die die
If you leave me i go kpai
If you leave me i go kpai
I go kpai kpai ye oh
If you leave me i go die
If you leave me i go die
I go die die die
If you leave me i go kpai
Kpa kpa kpa ri kpa kpa ooh oh
As you dey ginger me, oma se oh
I no go ever to use you play oh
Bosense morimi wu oh
See this kind feeling nah gbeke oh
As you dey ginger me, oma se oh
I no go ever to use you play oh
Bosense morimi wu
See this kind feeling nah gbeke oh
Eh Yeeh
Oh na na na oh woah
Gbefun
O lor
Buh this kind feeling nah gbeke oooh
Nah gbeke oooh
Oh na na na
If you leave me I go kpai
Kpa kpa kpa ri kpa kpa oh ooh