![Feel For Me ft. Petsy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/23/0db36319eb3040e09f63e0136c2b3e83H3000W3000_464_464.jpg)
Feel For Me ft. Petsy Lyrics
- Genre:New Age
- Year of Release:2022
Lyrics
Shey you nor Dey feel for me
You nor Dey pity for me
But na you suppose Dey for me
Shey na só e suppose be
I nor dey happy I nor dey vex
I can't even explain how I feel
We young but we stressing like we 40
You got nice parents if dem still dey sub
You at ur 20
Male gender face too much pressure
We pay for everything
Go reach sex pleasure
Wey God create for free
Nobody fit know how man dey feel
Some times nothing go just dey work
Nothing go even make sense
You fit even dey vex
begin give family the fault
Everybody get their time true
But I don tire to dey see my mate
Pay for him bills and mine too
I smile outside
But deep inside
Am hurt
Am getting sleepless night
Scared to sleep
Am afraid of being chased by my thoughts
Shey you nor Dey feel for me
You nor Dey pity for me
But na you suppose Dey for me
Shey na so e suppose be
See If I tell you the one I Dey Now
You self go feel for me
If I show you my heart
Your fit call your mum and pastor to pray for me
You self if you tell me your own
I go feel for you
Man wey get money for pocket
But no pikin for prick
Nor Dey smile
When you invite am for baby dedication
Update wey ur mate take blow
Fit reach your hand
And you nor fit use am suceed
Same weight gain wey Tovia take fine
Na make cythia body nor fine
Na word I talk
And you still nor fit understand
Our face different
Same way our problem different
Everything hard especially for male gender
We are only treated right when we have