Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I get mind

Nor Dey dull

I do my thing

I nor Dey talk

Aboki wey Dey do pedicure

All fingers are not equal

Pay me my money

I nor fit talk

You want see

Wetin you never see before ?


I get mind

I nor Dey dull o

We nor Dey fear anything

I get mind

Nor Dey dull

I do my thing

I nor Dey talk

Aboki wey Dey do pedicure

All fingers are not equal

Pay me my money

I nor fit talk

You want see

Wetin you never see before ?


I get mind

I nor Dey dull o

I get mind I nor Dey fear

Nack wood for him neck

Leave am there

Make he Dey stretch

Since you die the money

Your face scarce

Every weekend na you Dey flex

Use person money Dey flex girls

I avoid timberland beating

You nor hear

Boys wicked dem nor Dey fear


I get mind

Nor Dey dull

I do my thing

I nor Dey talk

Aboki wey Dey do pedicure

All fingers are not equal

Pay me my money

I nor fit talk

You want see

Wetin you never see before ?


I get mind

I nor Dey dull o

Miles answer to the world

We nor Dey fear anything

We nor Dey see anything

Para o clock

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status