Fear ft. Dani Silva Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
People go talk
Wetin they their mind o
When you broke
You go realize o
Say Agbolomo nor be 5alive o
Your girlfriend
Fit nor be your wife bro
I no Dey see sleep on top my bed
When trouble full ground wey no dey end
Pastor pour oil for my head
Cause my demons dey make me fear
I no Dey see sleep on top my bed
When trouble full ground wey no dey end
Pastor pour oil for my head
Cause my demons dey make me fear
Dey make fear
Scared of my thought
Daddy G O put your oil on my head
Too many sleepless night
Belike I Dey vex for my bed
If nor be hope wey man get
Nothing to get again
System Dey fuck us up
White give us sporty to play
Man wey carry cow eye look life
Na grass he Dey see
Heal my pains lord
Na only you know how I Dey feel
So many things i do different
Like am still learning the difference
Between moving on and forgiveness
Lord Treat me like your patient
Just don't keep me waiting
Am sitting with the crowd
But somehow I feel lonely
Looking at the mirrow
Belike I nor know me
I need your healings lord
Me self I nor holy
I like big Yansh
I dey miss church
And i like kpoli
I
Miles answer
To the fucking world
I no Dey see sleep on top my bed
When trouble full ground wey no dey end
Pastor pour oil for my head
Cause my demons dey make me fear
I no Dey see sleep on top my bed
When trouble full ground wey no dey end
Pastor pour oil for my head
Cause my demons dey make me fear