Smoke Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
You say my stop smoke how
The only thing wey dey keep me from depression
Hustle na to Comot from suffer
But Come online see doings
Some turn am to competition
The broke ones see am as oppression
Fours guys one tie
No stingy share am like update
We risk it for the love of the weed
We go still buy
If you like dey sell am
For barrack gate
Put weed for table na once
Love among guys go relate
Smokers love na real
Nor fake like girls and their room mate
Love my smoke
The only thing wey do go inside my heart come out
Still e nor dey snitch
Smoke your limit
Nor do pass urself
You fit like loud
I want no foul play
So I soffry dey with my ref
Na who dem catch for act na be thief
E fellow robber go join beat am
The weed wey police dey collect
Na smoke dem smoke am
If you doubt then show me where dem keep am
I nor blame una wey dey hate the smokers
Some of My guys dey fuck up
How person go dey smoke under sun
I nor fit stop wetin dey give me joy
Pass me the lighter give me razler
I want to blow smoke
I want to blow some smoke
I too low
Give me the blunt I want high
I dey smoke I dey smoke
Carry phone call who you want tell
Lung dey damage ,lung dey damage
Abeg talk wetin you know
I started with just one bay
And now I can't get enough
Na now I understand why grandpa dey parrol
When e nor get snuff
That thing na him happiness just so you know
Mum say my stop drugs
Only if she know say
That be the only thing
Wey dey make me nor dey
Reason brokenness go dey do wrongs
Sad generation
Where happiness depends
On drugs
If everybody smoked a blunt, relieve the mind
The world could be a better place
If everybody took a break
And we all just got wasted"
If it's good for you do it
If you can't control it stop it
I nor fit stop wetin dey give me joy
Pass me the lighter give me raizler
I want to blow smoke
I want to blow some smoke