Lovelorn Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Paran ran paran ran
Paran ran paran ran
Familiar Yoh
WAYDT WAYDT
Paran ran oh baby paran ran
Many things wey my eyes don witness
Wey my mouth no speaketh
Dangers wey dey turn weakness
Zero conscience dey turn wicked
Poisoned feelings got me tainted
Holy water with no label
Smoking all day feeling depressed
Raining chances am I senseless
At first it was sweet
But right now baby I'm falling like a pack of cards
Baby ah why you dey do me like that
At first it was sweet
But right now baby I'm falling like a pack of cards oh oh oh
Baby hhh why you dey do me like that
Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh
Why you do me like that
Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh
Oh baby panran ran
Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh
Why you do me like that
Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh
Oh baby panran ran
Omoshalewa let's go to the cinema
You too fine abeg pass chidinma
A very special treat for our first dinner
Fly you go to island for our honeymoon
Yet I caught you with another man
Cheating with another man
Kissing with another man
And niggress is kissing with another man
Intoxicate me oh
Now you don fail me
You turn my heart to paran ran
Scattering my brain oh
My heart don dey fail
You turn my heart to paran ran
I've been thinking thinking thinking
I've been thinking how e wan be
I've been getting this weird feelings
Eventually shawty don break my heart