Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

Oh baby baby baby (Baby oh)

Baby you dey do me something

Something wey I cannot explain, this feeling oh I am feeling eh

Baby you're something (Something ah)

Something I cannot let go (Let go eh)

Let go of all this feelings eh eh

Baby I want you, Baby I want you to know

That thing you do me That thing you do me

You dey make me wan dey colo oh oh


I loove you, Nobody can do me like you wan do

Baby I just wanna let you go oh oh (I'll have you)

Baby I want you want you

I loove you eh eh


Yaga

Baby Baby yo eh that thing you do me, that thing you do me wan dey make me dey Colo oh eh eh

Omalicha baby eh, that you showed me don dey profound me, don dey make bad man Colo oh eh eh


I remember the very first day, wey I met this babe

Many things run for my mind wey I want to say

Then my heart start to shake, My thinking go astray Like a bartender wey want to serve wey no get tray

Tell me anything you want wo baby I go stake

Make Dem no get for this universe I go find them go to space

My head yaff want to craze, no be shereshere

Can't see myself leaving I'm fucking here to stay


Cause all your romantic words just melt me

All your booty shaking just dey tempt me

All this smiling face no go wreck me buh rather give man vibe everlasting

All this curve curve shape just push me say boy go closer and sample this thing

Big things See things wey dey make man struggling

Thinking hardly shey I no go die for this pit


Then I say to myself Merthex go, you don dey your lane oya set go

Baby I love you no go use you dey play I'm not here for games oya let's go


Oya baby do me that very thing, that very thing wey dey make man struggling

Oya baby do me that very thing, that very thing wey dey make man struggling


This love have wan do me one kind thing

This love have wan do me gragra thing

This love have wan do me some kind thing (Ah ah)

This love have wan do me one kind thing

This love have wan do me one kind thinning

One kind thinning

One Kind thing, this love have wan do me one kind thing eh (Yaga)


I loove you, Nobody can do me like you wan do

Baby I just wanna let you go oh oh (I'll have you)

Baby I want you want you

I loove you eh eh

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status