Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Eni Pami

Ah, Ema pami

Ah, She'fe pami ni

Ah, Ema pami

Lil Merthex Eh

Familiar

Ah, An'je suya

Angelina

Pami nah


Zzz Verse 1 Enter

Meje Meje hallelujah

Ah shey make I tell una weytin dey sup inside my kalakuta

Woo I don see bad girl

Bad girl wey dey form good girl

Bad girl wey go get boyfriend but she want to roll with another boyfriend

Ahh

Oh baby your baby never sub (koti jeun)

Oh baby your baby never chop (koti sub)

But baby shale rira this week

Abi kin' snap Epon mi si e ni Snapstreak?

Ahh

She wan charge but she no get desktop

She wan club but she no get crop top

As a bad boy mogbe dey flatiron baby oun dun sh'ale yo condom


Ninu federal poly

Awon omode yi oni pami

On the very first day we met

Ahh ofe fe fi billing pami

Awon Omo story story

Ejo yin po biti attorney

Shey you go say you no know me

Lo bere mi lowo toyin

Ahh, Wo!

Side chick abi bestie

Ka wole na hm be the next thing

This week abi next week

Bad boy mr shift your panties


Side chick abi bestie

Ka wole na hm be the next thing

This week abi next week

Bad boy mr shift your panties


Gbo continuation

Bad girls dey for this nation

Plenty vision

But dem never feel my mission

Cause like this I dey feel my thing (dem never chop)

Many things dey wey dey ginger me (i never sub)

Dem go wan like make I chop their thing (dem never sub)

Bad girls dey tan de fe pami (dem never chop)

Say Hold like this, Do like this (dem never chop)

Do like this, like this, like this (dem never sub)

Hold my thing, like this, like this

I dey feel your vibe every night and day (dem never sub)


Ninu Federal Poly

Awon Omo ebi n'pami

Awon Omo loruloru (iyen loruloru)

Awon Omo serekode

Awon Omo let's go to the party

We're the life of the party

Awa ma'n vibe a de kin' dulling

Awa ma'n ball a de kin' dull ni

Kin' dulling, kin' dulling

Kin-duh-kin-duh kin' dulling

Kin' de wolo club kin' le ma balling

Ewa nipe kin' de ma dulling

Mi'o mi dull-uu


Side chick abi bestie

Ka wole na hm be the next thing

This week abi next week

Bad boy mr shift your panties


Oya ginger me, ginger me

Ginger ginger ginger me

Booty yi choke, reading meter ni

Sho de le ride me biti Uber ni


Eni pa mi

Egbami

Egba egba egbami

Omo yi bad, shomo oloja ni

Ode man' vibe, ode ma'n gbon di

Ma gbon di

Ma gbon di

Ma-gbon-ma-gbon ma gbon di

Ode ma'n vibe, shomo oloja ni

Ode ma'n gbon di biti Rita ni


Ahh, Hold like this

Kpo like this

Jo like this make we cruise like this

Make I give you vibes make you vibe like this

Omo to fine, Omo to jo daddy

Me I want to kpekenle mo badi

She say make I burst her medulla ni

Omo yi da, Omo oloja ni

No ahh hmmm Omo soja ni


Ninu federal poly

Awon omode yi oni pami (eni pami)

On the very first day we met

Ahh ofe fe fi billing pami (ofe fi billing wound mi)

Awon Omo story story

Ejo yin po biti attorney

Shey you go say you no know me

Lo bere mi lowo toyin

Ahh, Wo!

Side chick abi bestie

Ka wole na hm be the next thing

This week abi next week

Bad boy mr shift your panties


Side chick abi bestie

Ka wole na hm be the next thing

This week abi next week

Bad boy mr shift your panties

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status