Go Hard Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Lil Merthex
WAYDT
Why Are You Doing That
(Familiar Yoh)
Shey ban ni aguntan to ba ba aja rin
Omo dandan oma jegbe
All my gees out there don turn hustlers
Won fe gbowo pa kanle ma degbe
So many times, many times i be feeling down
Many times go to the street feeling like I'm am dreaming now
Feeling like I'm sleeping now
Wake me up joor
I wanna be reactivated like say I be unicorn
Awon temi nigboro dem say dem wanna listen si
Dripping hard struggle hard
Dropping barz like nasty c
I wanna make it tin ba make e won ma soro mi
Life mi dabi plain picture ti mo de fe color ni
The devil always cries anytime wey you don't worry
Keep pushing everytime, this is your life don't be sorry
Many things gon happen on your way but keep moving
No shortcut to success go loyal hard and keep it real
Dem dey talk
Dem dey oppress us
Government be like using their powers to torment us
But
We no foh
Believe in jesus cause no be every temple no dey get a demon
Even many times mo ma'n fell like ki'n shayo o
Cause depression wey dey inside me dey dab o
I wanna always be kind money na the koko o
Many things i foh don do standard damiloro o
Oya
Plough the soil (Plough the soil)
Dig the gold (Dig the gold)
Hustle for the paper mad dripping low (Dripping low)
No dey slow and calculate
Cause very soon niqqa we must to celebtrate
Wanna go hard
Dripping so bad
Mummy must to chop daddy must to flex No starch
Wanna go hard
Dripping so bad
Daddy must to flex mummy must to chop No starch
Shey ban ni aguntan to ba ba aja rin
Omo dandan oma jegbe
All my gees out there don turn hustler
Won fe gbowo pa kanle ma degbe
Wo mo ma make e
Oloun mo ma make e
Gbogbo record te tin keep logan ni ma break e
City yi ma shake e
Booty yen ma spank e
Ogiri Jericho terope ale wo ati fall e
Toro sure funmi daku pe I go make am
Gbogbo hotline bling tetin snub I go drake am
Why I no go make am
Forget I go make am
Record deal shi yapa ton bo I go sign am
Believe in your Hustle keep it real and stay loyal
Because no be every oil lo holy biti Goya
No coughing Bro oloungbo igbo yen loyal
Popping pills every night and day bi ti stoner
No foh
Omo no foh many breakthrough coming your way wo omo no foh oo
Wake up
Omo wake up enitoji logbope ase sha lon jogo oo
Wanna go hard
Dripping so bad
Mummy must to chop daddy must to flex No starch
Wanna go hard
Dripping so bad
Daddy must to flex mummy must to chop No starch
Shey ban ni aguntan to ba ba aja rin
Omo dandan oma jegbe (Jegbe)
All my gees out there don turn hustler
Won fe gbowo pa kanle ma degbe (Degbe)
Degbe Degbe Degbe
De Degbe De Degbe
De Degbe De Degbe
De Degbe De De (Gbowo pa gbowo pa)
Degbe Degbe Degbe (Gbowo pa gbowo pa)
Degbe
All niqqa out there fe gbowo pa kan le ma Degbe
Oloun seh
Ehh Ehh
WAYDT
Why Are You Doing That (Omo ase loun jogo)
Believe in your hustle you know
Because one day one day na the pay day
Mafo
Just keep it real and stay loyal