![Say Your Prayers](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/23/cd02904fc0b849ddb91c29ed7a9f1b00_464_464.jpg)
Say Your Prayers Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2021
Lyrics
My brother
my sister
no cry
you go make am o
you just say your prayer
Baba God go answer
You see for this Life
you must to
hustle to feed the family
but the same family
na hin go carry your matter
go family meetings
yee ah
everyday everyday
e dey work e dey pray
e dey sell for street o
everyday everyday
e dey work e dey pray
e dey sell spare part for ladipo
Oh ahn
My brother
my sister
no cry
you go make am o
you just say your prayer
Baba God go answer
My mama
my papa
no cry
you go make am o
you just say those prayers
Baba God go answer
My son Sunday
( Sunday )
one day
you gas go school yeh
Sunday tell him mama
but mama we never
chop night food yeh
everyday everyday
Dem dey work
dem dey pray
dem dey sell tomatoes yeh
everyday everyday
Dem dey work
dem dey pray
dem dey hawk potatoes
for Igando ooh ahhn
My brother
my sister
no cry
you go make am o
you just say your prayer
Baba God go answer
My mama
my papa
no cry
you go make am o
you just say those prayers
Baba God go answer
The day wey decide say
I must to get money
na the day wey I see my mama
( mama )
she sit down for floor
dey cry
mommy kiloshele
ole gbe shop mi lor
oku di e ka to
ni cele express
( ni cele express)
I say mommy
no worry
I swear
when I make it
you are on a express journey
ahhh
My brother
my sister
no cry
you go make am o
you just say your prayer
Baba God go answer
My mama
my papa
no cry
you go make am o
you just say those prayers
Baba God go answer
My brother
my sister
no cry
you go make am o
you just say your prayer
Baba God go answer
My mama
my papa
no cry
you go make am o
you just say those prayers
Baba God go answer
ole gbe shop mi lor
oku di e ka to
ni cele express
( ni cele express)
I say mommy
no worry
I swear
when I make it
you are on a express journey
ahhh
( Unleash )
Thank you man
Thank you
it's Vibe