![3:33](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/29/0eb8824cf99e489aa2e0977e235574f7_464_464.jpg)
3:33 Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2021
Lyrics
Genesis
ooh ohhh
yea
E don tey wey i start
I started making money at 14
Dem no say I no get time for ejo wewe
Ask Wendy for ark resources Na me be champion
Student dey read for weac I dey hustle to pay the bills
yeba
My face for billboards Dangote, hollandia,
mtn, star lager, Elisalat, nokia.
From mafoluku Na bike I dey jump go egbeda
go record for lala studios me and emerald
( Unleash )
So don't even, make your eye no go
you no understand
yeba.