Pay Up Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2021
Lyrics
Person tell you say
you nor make am
you sef kon dey
you dey mekwee
Oga Arise
Oya stand up
Don’t fall
No let anybody tell you say you flop
No let anybody tell you say Na Glock
Tur ba yin to ba dun
To ba shele loju e
All the boys don dey dance to this song
And all the girls don dey wine to the beat!
now every time wey we show
they know Genesis Madhouse
we the gang we don go
Oh yea I’m catching feelings
But it’s my fault
I’m smoking shisha
Oh yea I’m catching feelings
But it’s my fault
I’m drinking vodka
ahh ahhh
She’s calling now
Baby boy what you doing now
I’m like I’m getting to this money now
I gata stack this big big money now
ahhh ahhh
Don’t stop me now
I tell you say i dey hustle now
But You dey use phone call disturb me now
oga I don’t like this rubbish now
Wetin we go
Wetin we go
Wetin we go
Wetin we go do o
Wetin we go
Wetin we go
Wetin we go do o
Wetin we go
Wetin we go
Wetin we go do o
for this kain life
for this kain life
Pay me my money
Since when now have you been owing me this money.
Since when
Today you’ll pay up!
Oya shut up
Pay up
No let anybody tell you say tomoro
No let anybody tell you things hard
Kila gbe
Kile ju
Ten sha la ye
Fun wa
ehh that doors locked pass window
Ma gbenu si nu bottle mi, take cup
Awon boys ti bere sini ra condom
Oh boy this party be like girls hostel
I’m catching feelings
But it’s my fault
I’m smoking shisha
Oh yea I’m catching feelings
ye
I'm smoking Za
Sipping my vodka
ahh ahhh
Wetin we go
Wetin we go
Wetin we go
Wetin we go do o
Wetin we go
Wetin we go
Wetin we go do o
Wetin we go
Wetin we go
Wetin we go do o
for this kain life
for this kain life
Jonnie
You just come
No let anybody tell you say you lost
No let anybody tell you say you gock
To ba da
To ba bo
o ma por si loju e
All the boys don dey dance to this song
And all the girls don dey wine to the beat!
Now every time wey we show they know Genesis Madhouse we d gang we don go!
say ba por
Doh doh doh
Doh doh doh
Dori emu
ewe
( Unleash )
I don taya