Alhaji Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2021
Lyrics
Akuaba
Don't lie
girl don't try
I be that guy
wey you wan pipe
I know say
you know say
I get wifey
but that ass
look fat
in that tight jeans
I feel right
cos I smoke right
omo when na money time
I dey open eye
roll that spliff
make we feel alright
asha le para wa na
Dem fit know
dem fit know
dema dema
dem fit know
say when I show
baba show
baba show
don dey for road
dem fit know
dem fit know
dema dema
dem fit know
say when I show
ama ge skin punk
fun awon boys yen
straight up
Alhaji
spend this money
(spend this money)
Uchena
wey the money
wey you collect na
(money wey you collect na)
Egbon mi
Awon temi ti je gbese le o
(won ti je gbese le o )
ema je ko pe o
mo de ti send accounti yen
ehhhh
Alhaji
spend this money
(spray this money)
Uchena
wey the money
wey you collect na
(money wey you collect na)
Egbon mi
Awon temi ti ganu le o
( won ti ganu le o )
ema je ko pe o
mo ti send account yen o
She calling my phone
she acting a fool
she know no say
I know say
chizoba don chop am
aloma sef don chop
( wahlai )
smokey sef don chop
na Jaywon chop am last
le gbe le baba keke
ehn ehn
Alhaji
spray this money
(spray this money)
ehn
Uchena
wey the money
wey you collect na
(money wey you collect na)
Egbon mi
Awon temi ti je gbese le o
( won ti je gbese le o ye )
ema je ko pe o
mo de ti send accounti yen o
yeee
Alhaji
spray this money
(spray this money)
Uchena
( Uche )
wey the money
wey you collect na
(money wey you collect na)
Egbon mi
Awon temi ti je gbese le o
won ganu le o
ema je ko pe o
mo de ti send accounti yen o
yeeeee
( Unleash )
ehhh
akuaba ehn
akuaba
Alhaji spray this money
yea.