Best Life ft. Hysop Mannie Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
Mmm Ahaaaah holla
Go speed in( (Hysop Mannie) my heart oh
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Zottie is Hottie Lomona
I be a soldier man
Me I no send anybody rara
As I dey face my fears ooh (Walahi Mon Jagun)
If you dey wish me bad ooh
Na ur People go dey get d vibes go
So alaye mi dey wish me well my nigga (my nigga)
I'm gonna live in my best life (eh eh)
Me sef I go drive my Venzar (eh eh)
Anybody wey dey wish me bad oh
Omo na back to the sender (eh)
I'm gonna live in my best life (eh eh)
Me sef I go drive my Venzar (eh eh)
Anybody wey dey wish me bad oh
Omo na back to the sender (eh eh eh)
Hallelujah Meje Meje (meje meje)
Mo ma dagba loke loke (loke loke)
Mo ma de be loke loke (loke loke)
E de shi ma wa bami Kede (kede kede)
Hallelujah Meje Meje (meje meje)
Mo ma dagba loke loke (loke loke)
Mo ma de be loke loke (loke loke)
E de shi ma bami Kede
Mo shishe dede kin le gbowo dele
Monipe mi o fe Shey eru aye
Pray to God make he open my way
Omi lord make you come show me grace
Ah leave them make them hate
Make we celebrate
No dey reason what them say
Do your things your way Eh eh
Bamise o Bamise yori oh ah Nobody oh Nobody dey for me oh ah
Bamise oh Bamise yori oh ah Nobody oh Nobody dey for me oh ah eh
Ahaaah
I'm gonna live in my best life (eh eh)
Me sef I go drive my venzar (eh eh)
Anybody wey dey wish me bad oh
Omo na back to the sender (eh )
I'm gonna live in my best life (eh eh)
Me sef I go drive my venzar (eh eh)
Anybody wey dey wish me bad oh
Omo na back to the sender eh eh eh
Bamise oh Bamise yori oh Nobody oh Nobody for me eh ah